I no post your gbola just because of God"~~ VDM tells Portable after being dragged by Portable

 "I no post your gbola just because of God"~~ VDM tells Portable after being dragged by Portable 



"Portable na because of God and brotherhood sake, na him i no gree post the entire video wey dey show your gbòla. See you wey you go tif Keke and them n@kéd you and b£at you for st£aling Keke. Meanwhile me wey for 2020, I don buy car and Keke. Make you look who you dey follow talk. I don't bláme you, ordínary Keke tif.  


  First thing, I didn't !nsult the Prêsídent. I only highlighted the major próblems that the people are facíng. Like the !nsecurity that has claimed the l!ves of péople  in Jo's, Benue, Bayelsa, Edo, Delta, Enugu. You're talking about car and pure water, does that compare to the l!ves of péople dy!ng? You think everything is just about materíal things? 


  How much dem páy you make you defénd them? Go and ask some of them how much they ófféred for me to support them. If I for dey collect money from these people, I for Don collect billions. You think all these matérial things concern me? Bcz you're okay, you think everyone is okay? I no bl@me you, I bl@me the góvérnment wey bring Keke tíf like you make ei come convince people~~ VDM. Follow us 👉 Gisttomemedia on Facebook page .



Comments

Popular posts from this blog

Join Blogger WhatsApp Group Links

How To Rank High On Google With A New Blog

Nigeria International Fraudstêr “Ray Hushpuppi” declares