TikToker 10 Naira lost his account with over 100K followers after saying Wizkid get pride
Few days ago, popular TikToker 10 Naira lost his account with over 100K followers after saying Wizkid get "pr!dê."
Even Carter Efe lost his account recently for b@shing Wizkid for ignoring him, and Sabinus sef don dey beg make dem no take down his own after he yarn something b@d against Wizkid.
Wizkid FC no dey play! Dem no dey tolerate any shade thrown at their boss at all.
Moral lesson: Abeg, I no follow dem o I dey greet una respectfully. I no fit d!ss una GOAT.
Comments
Post a Comment